top of page

Say No to Rape

Updated: Nov 1, 2022

A case of child sexual abuse in Cameroon. 70yr old man rapes a 9yr old boy and threatens to kill him and his grandmother. #Pidgin language news.


#BetaPipol di 70years old pa'a e name na Josue Nzeuntchio... e dey ngata for New Bell(Douala), now so, di warm space, bicos e rape some 9years old boy😔

The boy kam di stay for e grandmami e house for Bilongue(Douala)... di Papa na the boy e grandmami e neighbor...

Na so the pa'a rape the boy for e anus, on 4 different occasions... den threaten the pikin say if e tok, e go send snake for kill e and e grandmami😔

The pikin be dey in pains, di bleed...di hideam make e grandmami no kno...

The grandmami notice the bleeding, carry the pikin go hospitul, na for dey dey confirm say na rape...

Dey interrogate the pikin, den e tok...

Caffiage hold the Pa'a wan beatam killam, police kam las save e, carry e go ngata...

The Pa'a e family dey don go di beg, di wan negotiate make dey moof the pa'a... but e still dey ngata...


The pikin dey hospitul di receive treatment...


🚫NO TO RAPE🚫


 
 
 

Recent Posts

See All
A Chilling Abuse Survivors Story.

Generational impacts of domestic abuse can perpetuate a cycle where patterns of unhealthy behavior, trauma, and coping mechanisms can...

 
 
 

Comments


Stay Informed: Latest  News

  • Linkedin
  • Instagram
  • Facebook
  • Twitter
  • YouTube

Join our mailing list

Thanks for subscribing!

Donate with PayPal

U.S. Locations:  Delaware:  8. THE Green, STE, A, Dover, DE, 19901.        Cameroon: 524, Biaka St, Bonduma, SW. Region.   Ohio: 4568 Mayfield Road Suite, 204, Cleveland, OH, 44121

bottom of page